web counter
DOWNLOAD MP3: Russy – Fine Lady | MadNaija Russy – Fine Lady | MadNaija

Music

Russy – Fine Lady

 

Russy Fine Lady Mp3 Download

Download Fine Lady by Russy Available on this platform free audio play mp3 download, share to your loved ones that you wish to vibe this Music titled Fine Lady with you.

Have you been looking for the best platform to Download your latest Naija music?

You are in the right place at Madnaija.ng. We also have other categories like Latest Entertainment Music Videos, Foreign Music, Lyrics, and many more...

Stream and Download MP3:Russy – Fine Lady

DOWNLOAD MP3

QUOTE LYRICE

PRE-CHORUS
I met a girl in a lonely way
she get the vibe and a curvy shape
I no fit lie guy I lost my mind
(AI) I tell am hi buh she no reply
this ur love wey dey bobo me dis girl fit put man 4 custody
I fit 2 tie u with Kayamata (i fit 2) I fit 2 fight 4 ur matter now..

ALSO DOWNLOAD  Erigga – Tinke

CHORUS
oh fine lady girlie will u be my bby
shawty no go take my energy hmm mm
my energy
oh fine lady girlie will be my remedy
bby no go take my energy hmm…my energy

HOOK
Bby whine with ur waist line na the end time no go waist time u dey my head like head tie when we vibe now no go deny….
Bby whine with ur waist line na the end time no go waist time u dey my head like head tie when we vibe now no go deny….

VERSE 1
for the party, I wanna party, I get d money to rock ur body (cos I love u) when I’m ready I give headie u screaming daddy abeggi no go (totori) me , oh lady i fit to fight for ur love if u gimme dis ur love I no go para

ALSO DOWNLOAD  Lemontee – Big Energy ft Ladipoe

I don dey pray tonight,
I don dey wait 4 long
I no go waste my time…
I wanna be ur lover girly will make me go wild girl I don dey lose my mind now shey u go fit be my wife dont lie

I wanna be ur lover girly will make me go wild girl I don dey lose my mind now shey u go fit be my wife dont lie

ALSO DOWNLOAD  Seyi vibez – Anybody

CHORUS
oh fine lady girl girlie will u be my bby
shawty no go take my energy hmm mm
my energy
oh my lady girlie will be my remedy
bby no go take my energy hmm…my energy

HOOK
Bby whine with ur waist line na d end time no go waist time u dey my head like head tie when we vibe now no loosguard….

Bby whine with ur waist line na d end time no go waist time u dey my head like head tie when we vibe now no loosguard….

About the author

Oluclick

Leave a Comment

takipçi satın al - buy youtube views - Baywintakipçi satın al - buy youtube views - Baywintakipçi satın al - buy youtube views - Baywin